Funny Pix - New Shoes For Chicks
Lol. I wan see the babe wey go get mind rock this shoe. What do you think about the shoe?
Advertisement
Advertisement
Tweet
Iykeman
2013-11-01 01:36:33
Na who born Chicks nobe Fowl.?<br />so any girl whee no say she be fowl pickin make she wear am.
Na who born Chicks nobe Fowl.?<br />so any girl whee no say she be fowl pickin make she wear am.
9iceface
2013-11-02 08:08:15
lol....chickens.....i laff.....well its gud
lol....chickens.....i laff.....well its gud
Udee
2013-11-04 21:10:05
Weman be careful ooh dis Wan k ah si bi
Weman be careful ooh dis Wan k ah si bi
Samsung1
2013-11-07 07:27:49
infact, I need to download the pix
infact, I need to download the pix
Trina
2013-11-07 23:15:24
No b small tin,ladys wahala any gal way wear dis one go b celebrety of d year.dis shoe carry weight no b small.
No b small tin,ladys wahala any gal way wear dis one go b celebrety of d year.dis shoe carry weight no b small.
Alphadee
2013-11-19 05:18:10
Nawa ooo girlscome back to una normalization senses abeg
Nawa ooo girlscome back to una normalization senses abeg
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
this kind fashion of shoe no follow at all ooo