Funny Pix - New Shoes For Chicks
Lol. I wan see the babe wey go get mind rock this shoe. What do you think about the shoe?
Advertisement
Advertisement
Tweet
Marian
2013-10-23 19:20:33
Laugh want kill me here
Laugh want kill me here
Rossy
2013-10-23 20:08:27
Is dis 4 real?
Is dis 4 real?
Adah
2013-10-23 20:19:18
which kan shoe be this o, women and fashion
which kan shoe be this o, women and fashion
Optimistic Quin
2013-10-23 20:42:47
d shoe na do me i do u man no go vex,also na model of de year.
d shoe na do me i do u man no go vex,also na model of de year.
Beautie
2013-10-24 04:59:42
Gø̲̣̣d 4bid
Gø̲̣̣d 4bid
Geezy
2013-10-24 06:01:16
mehn dis shoe na d best shoe i don ever see 4 my life,both past & present, na only future own we never knw..
mehn dis shoe na d best shoe i don ever see 4 my life,both past & present, na only future own we never knw..
Gigi
2013-10-24 06:31:08
Abeg babs make una no wear dis one , I take God beg una.
Abeg babs make una no wear dis one , I take God beg una.
Dignitarian
2013-10-24 07:24:55
u reli write say na new shoe for CHICKS ......abeg which human go wear am.....na 4 FOWL oooo
u reli write say na new shoe for CHICKS ......abeg which human go wear am.....na 4 FOWL oooo
Sholly B
2013-10-24 08:49:55
Omo na new level be this ooo
Omo na new level be this ooo
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Lolzzzzzzz,luks so weird.