Funny Pix - New Shoes For Chicks


Funny Naija Photos

Lol. I wan see the babe wey go get mind rock this shoe. What do you think about the shoe?

 



Advertisement

Advertisement


Dilo 2013-10-25 21:23:37
Na any lady wey like mk dem cal am chick...

Aishat 2013-10-26 06:44:31
funny,but i like it

Raphy 2013-10-26 10:58:44
Any babe wey wear diz 1 go lyk chicken ehh lol loo

Udyluv 2013-10-27 09:04:17
waoooo nice shoe 4 desperate chiks nt for nice chiks.

Vayis 2013-10-27 10:32:25
this one ma na guy abi!

Joyouz 2013-10-27 11:13:31
cant jez believe diz

XpensivEmerald 2013-10-28 13:54:04
Ladies be kiaful, make swagg no kill us. Dis na fowl tins

Angel 2013-10-28 15:22:32
I will see wear it plz were can I find one

Angel 2013-10-28 15:24:33
I will so wear it fashion is all about pushing limits plz were can I find one

Fabulous Bab 2013-10-29 08:25:51
This sheo belong satanic. Kidgdom. Any lady wey go warE am go join them loooz

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us