Funny Pix - New Shoes For Chicks


Funny Naija Photos

Lol. I wan see the babe wey go get mind rock this shoe. What do you think about the shoe?

 



Advertisement

Advertisement


Omouwnmilawal 2013-10-24 11:10:11
Nice shoe. I will luv to buy dis red shoe.

Larmess 2013-10-24 13:29:55
Lobatan,i dey wait 4 person wey go wear dis kind shoe................haha............gbam

Candy Lawson 2013-10-24 15:53:07
By de time u wear dis Shoe waist for road u go de do like fowl, hahaha God abeg help us oh lol

Lenin 2013-10-24 15:59:20
galz go stil do some crazy tinz jus 2 wear dis fashion.

J ASHANTI 2013-10-24 19:47:20
Abeg bebs mak una no near dis one oh,d anti Christ wey u dey hear don come oh, u weare dat shoe u join dem directy or indirecty. Lov u al.

Utchay 2013-10-24 21:56:22
GOD help Us oo,which one be dis..

Chris4334 2013-10-25 07:10:06
hehehehe! Dis kind shoe na im we dey call ''fowl play''! Gbam!!

Enny 2013-10-25 14:15:02
Very soon it ll reign but na wa o

Mariblizzy 2013-10-25 15:22:53
Hahahahaha, fashion we no go Die

Blessed Gal 2013-10-25 16:29:56
Wonder no go end 4 dis wrld...let me c d chicken dat wil wear dis shoe

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us