Video Vixen Venita's Tweet On Her Dream Man
Some babes can be bold sha oh. See what video vixen Venita Akpofure posted on her twitter wall: Need sum1 who will look straight in2 my eyes,hold my hands nd say emotional tins lyk "Baby pls manage dis $10million".
Heheheheee... See her mouth like $10million. Lol. But babes on a serious matter(I sabi say she just dey play), for man to fling $10million come your side, you go know wetin you do sha oh.
Gone are the days wey I fit toast babe by pouring her some westlife lyrics, but now if you are not speaking cash like Rick Ross, you are talking nonsense.
From my own observation, any baybee wey play come my side only because of money would end up not gaining my respect.
Wetin una feel on the matter.
Advertisement
Advertisement
Tweet
U'll get d money & U'll later be used 4 rituals. Dats wat U deserve.
Dream big
Even if na play, thunder fire her there. You dey find man wey go give u 10mill make u manage, try give you junior bro 1mill make I c if ur rubber heart no go regret am. idiot oloshi. wee yache 10 million dollars. kee wawa
$10 million..... That's about 1.5 BILLION naira..... Na God go punish dat her mouth
Hmmmmm
She's just trying to be funny. And she really was.
Na dream she dey dream. Now tell am mek she wake n face reality joor.
Dream big kk
lekwa. ya ike odebere ka millions of dollars. .no. be xay na naira...now I have goten a clue. to. prove dat xayin dat gals or rada women won't mynd datyn monkeys if money grew on tress# fact and true#
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
All dis endtimes beb, na 1st class ticket 2hell fire go be ur portion.