Video Vixen Venita's Tweet On Her Dream Man
Some babes can be bold sha oh. See what video vixen Venita Akpofure posted on her twitter wall: Need sum1 who will look straight in2 my eyes,hold my hands nd say emotional tins lyk "Baby pls manage dis $10million".
Heheheheee... See her mouth like $10million. Lol. But babes on a serious matter(I sabi say she just dey play), for man to fling $10million come your side, you go know wetin you do sha oh.
Gone are the days wey I fit toast babe by pouring her some westlife lyrics, but now if you are not speaking cash like Rick Ross, you are talking nonsense.
From my own observation, any baybee wey play come my side only because of money would end up not gaining my respect.
Wetin una feel on the matter.
Advertisement
Advertisement
Tweet
Hmmmmmm
mshew! Nah gold.
She's a lunatic, wats has she got in xchange,her smelly ****?
Dats my gurl,if u arm high it will come for u,my dear am wishing d saming tin with u jara
Even if is nt dat exact amount @ list sumtin good will come our way
Wen she was my girl-friend how muh I give am
$10million is not N10million. Oju kokoro. There is notin she has too give back dat worths dat money!
She is just thinking big.....I like that!
She is wishing the lucky guy wherever he is to be blessed with hundreds of $million ....all things are possible!
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Hw much ha papa giv ha mama 2 manage wey she want manage 10million...?all dis babe wey dey go underworld anyhw lyk say na dia home town..