Photo: Comedian I Go Die Playing Golf With Family


Comedian I Go Die and Family

Cute photo of comedian I Go Die playing golf with his wife and kid. As I see am so, if I Go Die no take care...en go knack teeth comot from en pikin mouth.



Advertisement

Advertisement


Margery 2013-09-06 20:42:44
Happy home

Jinaconcept 2013-09-06 23:40:11
Pls ziggy tell us something new and importance or close dis site

Beautie 2013-09-07 10:13:45
L̳̿Ö̤̣̇☺ː̗̀(=)))ː̖́☺Ö̤̣̇L̳̿ 9c

Ramson 2013-09-07 16:48:22
e go die na god help u oooo, so as u dey so u no better tin! See your fine wife, fine baby wow oooo i wish u alll d best,but e be lik say if no be help u, u 4 suffer no small

Essy 2013-09-08 05:26:42
wow wat a family!i lyk it

Dj Dipxy 2013-09-08 06:46:33
lolz...

Phil 2013-09-08 14:05:06
cute couples

Reuben 2013-09-09 17:50:29
Hahahaha

Valtnyz 2013-09-10 09:29:56
d guy try as e get fmly o em na men

Ukaegbu Noble 2013-09-12 07:04:16
nawa oooo!....xo,en gt family sef

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us