Photo: Comedian I Go Die Playing Golf With Family


Comedian I Go Die and Family

Cute photo of comedian I Go Die playing golf with his wife and kid. As I see am so, if I Go Die no take care...en go knack teeth comot from en pikin mouth.



Advertisement

Advertisement


Olapweety 2013-09-04 14:20:25
lolz.....1st to comment.....

Robby 2013-09-04 15:06:51
Cute family

Ifyxclusive 2013-09-04 16:26:34
Waw. So u go die dey responsible like dis.

D Boi 2013-09-04 17:18:46
amebortalk u guyz 2 boring dis days why cnt u b lik oda website its lik ziggy no get tym again

Mummy E 2013-09-04 17:39:01
Heeeeey so I go die don marry• Thank Godooooo

Queenthos. 2013-09-04 19:12:27
Hmmmmm,gud to knw,make una dey try give us tory everyday.

Nelson 2013-09-05 08:13:43
ok ooo

Eucharia 2013-09-05 11:43:23
Oh gud 2 knw ur married a go die cheers.

Realisticfacts 2013-09-05 12:00:47
bros ur head dey their. God bless ur family.

Danladi 2013-09-05 17:20:35
e go die your wife na whity she make sence o.

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us