Davido Breaks Up With "New" Girlfriend


Davido and Girlfriend

A couple of days ago, Davido showed off a photo of him and his girlfriend Funmi Aboderin. Now according to his tweets, its either the babe don dump am or she was too much to handle. Young Love! E fit just be small quarrel, dem don begin write "Heart Break".



Advertisement

Advertisement


Arinzona 2013-08-30 14:29:39
Hu send d luv 2 dem in d 1st place

Jireh 2013-08-30 16:27:37
Na waoh who send them...

Jireh 2013-08-30 16:27:49
Na waoh who send them...

Mhuyheewah Solomon 2013-08-30 16:57:06
Davido dey craze o na d girl wey i still dey try add for fb and follow 4 twitter na she he com dump lyk dat.TSA(thunder strike am)

Omowunmilawal 2013-08-30 17:41:02
DeY de enjoy der self na.

Omowunmilawal 2013-08-30 17:43:56
Na wan f aLl dis small boys

SBOY 2013-08-30 18:51:56
both of dem nos wat s goin wrong..............

Davido U Lack Gobe 2013-08-30 20:57:14
Kevin

Ohz 2013-08-31 08:01:53
@rozay, remove d spek in ur eyes b4 u tink of d log in someones eye. U cant even write correctly, insted of thinkin on hw to improve ur english u r concentratin on someones maturity

Mub Gang. 2013-08-31 14:42:44
Davido,does **** are all d same.

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us