Davido Breaks Up With "New" Girlfriend
A couple of days ago, Davido showed off a photo of him and his girlfriend Funmi Aboderin. Now according to his tweets, its either the babe don dump am or she was too much to handle. Young Love! E fit just be small quarrel, dem don begin write "Heart Break".
Advertisement
Advertisement
Tweet
Glo
2013-08-28 15:23:31
There own better....dem no get problem at all
There own better....dem no get problem at all
Mark
2013-08-28 15:30:32
Davido,wetin be d problem?as escalate,kuku give us the full jist...abeg
Davido,wetin be d problem?as escalate,kuku give us the full jist...abeg
Beautie
2013-08-28 15:34:42
LWKMD
LWKMD
Jsax
2013-08-28 16:36:33
Thank God say dem no Tro blo ....lolz
Thank God say dem no Tro blo ....lolz
Sexy Diva
2013-08-28 17:41:13
Dis guyz r real jokers...LWKMD
Dis guyz r real jokers...LWKMD
Rich
2013-08-29 05:56:36
hmn abi she no gree make en **** ha
hmn abi she no gree make en **** ha
Ifyxclusive
2013-08-29 06:23:02
Na small children dey worry dem.
Na small children dey worry dem.
6ixtin
2013-08-29 06:26:35
M d only 1 dat knws wah wily hapend
M d only 1 dat knws wah wily hapend
Rozay
2013-08-29 08:43:32
Davido as always lacks maturity as a guy
Davido as always lacks maturity as a guy
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
It's not new,stuffs do happen...