David Mark and GEJ's Aide Cautions On The Use Of Social Media
Senate President David Mark on Thursday called for check on the use of the social media in the country. He says that Naija peeps use facebook, twitter, bbm and the rest to misyarn and spoil the image of their leaders.
In his words, “we need to change our attitude on how we report things about our country, and we should emulate the foreign reporters, who never report negative things about their countries.”
The Special Adviser to Presido on Special Duties and Social Development Matters, Mrs Sarah Pane, also added fire to the matter saying: "This is not the type of record we want. Let's use the social media for positive interaction."
Are these people trying to stop us from using Facebook and the rest? This people dey find trouble oh...Make dem no just play come our side oh...HMMMMM
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
I think they are making sense. We should not spoil the image of our country because it's bad. Let's protect our image. If Nigeria has a bad name it affects you too
@john kachi,y on earth wil d masses insult a reasonable leader? jst imagin wat a leader took his time nd came out in public 2 say wen we hav other pressin issues,mst of our brodas nd sistas dies in d northern part evryday instead of dem 2 luk 4 a way out he dey open he mouth say dem dey insult them,una neva even see nytin mumu pple
Infact I dey vex pass everybody for this we country....am comin rite for the government soo,they think they wil toy with us..may allah forgive una
:-* Rubbish, Wey una de f up una com dey xpect make pple dey praise una on social ntwrk, una never hala
Tony na u dey spoil d image abi na them? Talk sensible thin abeg
[quote name="john kachi"]They are right ooo... Poeple jst dnt knw wat 2 do wit fbk, twitter and bbm, dey jst use it wrongly 2 spread wrong messgaes and say evil and bad things abot our leaders... How can sum1 write stupid comments abot his president and country... Dats wrong ooo...[/quote]<br />Tres bien
He dey yan opata.stupid man1hen them no get direction,himself and dt his slow poison president.
We don pass una cos we are connected kakarakam make unu go sensor twiter, facebook & bbm bcos una get sojo blood
Der fada nyash,make dem go solve d bigger problems on ground n stop 2 dey disturb our peace jor...nonsense, which kind talk be dat, d people wa call dem self leadas, no be so,so lie dem dey lie? Mtchwwww...make una go find beter work do abeg.
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
them dey crase, na becus I write say him monthly salary big pass U.S president own.... him father their,y would a naija senator earn 86 million in a month???'''