David Mark and GEJ's Aide Cautions On The Use Of Social Media
Senate President David Mark on Thursday called for check on the use of the social media in the country. He says that Naija peeps use facebook, twitter, bbm and the rest to misyarn and spoil the image of their leaders.
In his words, “we need to change our attitude on how we report things about our country, and we should emulate the foreign reporters, who never report negative things about their countries.”
The Special Adviser to Presido on Special Duties and Social Development Matters, Mrs Sarah Pane, also added fire to the matter saying: "This is not the type of record we want. Let's use the social media for positive interaction."
Are these people trying to stop us from using Facebook and the rest? This people dey find trouble oh...Make dem no just play come our side oh...HMMMMM
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
hahahahahhahahahahaha. dem never see anything yet.. mumu pple
Dont mind dem jor. Wen dey r bigger problems on ground to be solve. If d do d rit tinz at d rit tym wud der be any bad report in d country.
Mumu ppl' c valuable tins ful grand wey den sopos talk na robish tins dende discos, una 4 stop dtins nan both d f.b & twiter na dat time oyibo ppl' gono say na true animal una be!
The fear of Nigeria spring is d begining of our leaders' wisdom
Lol,dem dey fear??
They are right ooo... Poeple jst dnt knw wat 2 do wit fbk, twitter and bbm, dey jst use it wrongly 2 spread wrong messgaes and say evil and bad things abot our leaders... How can sum1 write stupid comments abot his president and country... Dats wrong ooo...
Dem tink say dis one na politics wey dem dey use our moni buy pple vote,make them try use moni 4 dis one naa yeye leaders
No mind dat man wey get head lyk satellite in the orbit :lol: na una go tire!
No mind dat man wey get head lyk satellite in the orbit :lol: na una go tire!
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
una nyashhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh