Mercy Johnson Loses Left Arm In A Movie
This Nollywood people have come again, before dem comot Mercy Johnson eye in a movie BRAVE MIND abi na BRAVE HEART, now they have "removed" her left arm in a new movie, set to be released soon.
Is it the removal of body parts that would make this film to sell? Make dem comot Tonto Dikeh head for film make we see na.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Tank god its nat 2ru..i almost cried.lv dat diva a whole bunch!
Na wa oooooooo so e nor get Watin person nor go ce 4 nollywood eeeh ?
That amebo was very pensive.
Next movie na breast she go lose...mek una leave my m.j jhor, she's jst doin wat she knws hw 2 do best....amebor u wey dy talk of tonto, mek she catch, u go smell pepper
:P
Dis joke is too risky.........oooooo
no b small thing oooooooo
E 4 better self!!! :P
E 4 better self!!! :P
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Amebor sha...una sabi