Mercy Johnson Loses Left Arm In A Movie
This Nollywood people have come again, before dem comot Mercy Johnson eye in a movie BRAVE MIND abi na BRAVE HEART, now they have "removed" her left arm in a new movie, set to be released soon.
Is it the removal of body parts that would make this film to sell? Make dem comot Tonto Dikeh head for film make we see na.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
It wil neva happen. 2 my ****y mercy johnson
Please my sister stop all this , last time was her eyes today is <br /> her hand please stop this , i mean all this
Una don scare me sef.
una dey try.una dey keep me up to date but una dey lie sometimes.
I jumped of my chair wen i saw d headlinez tot it waz real
Wat a funy world ma darlin m.J cnt stop lovin u expecialy ur english words
real amebor....i almst started weepin cos i lv dis actress
Na wa for dis amebor pipo ooh....i feel say she really lost her hand ooh...una fi ku phesin oo
M.j, i almost believed it bt i tank God its nt real. They shld use oda actresses, like.....
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
E no easy ooh