I Just Acquired BB Porsche. Check Out Features
Abeg oh, don't get it twisted....Yesterday was Sunday, and in Church our Pastor said we should declare positive things....I just did oh.
So am believing an angel has carried my file to God's table...am awaiting my own Porsche soon...yeeppppeee.
But seriously, looking at this Porsche at a close range, my guy there is nothing in it. Na just the regular Blackberry phone.
Ok...high performance and all that, but 350,000 Naira is equivalent to 19 years of uninterrupted pinging for 1500 monthly users. By then sef, bb fit no dey invoke again, so u fit keep the change.
Dem neva still cap us why the phone expensive, features am expecting are; in situation of robbery you get an instant alert saying "Thief people on the way, discharge sharp sharp". If I met babe with STD, i expect the phone to say "Bad blood sir, no near oh".
I expect a phone this expensive to block all village arrows "wireless otumogbo/jazz intercepted, OPTION: Delete from chest, or return back to sender".
Abeg, what are the features you expect from this Porsche? Make I forward am go their office.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Dis phone seperate men from boys.
Still waiting for bb buggati or Ferrari
if person dash me d fone gan sef i go sell nd use d money buy land.
If d phone get ATM machine i go manage
How much be the Tokumbo,China go still do am and force the price down,Iphone 5 is beter cos all BB na the same even that Bb tour dat U used to snap the pix.
Iyammi, dis one na woah oh
This won no be for everybody na for people wey don arrive and people wey corruption na their surname. The money fit start better business for somebody around you wey need the help. The phone no go add to life span.
if i no buy dis 1 dem go force me......pingin devil directly frm dis earth:....
Poverty na imm dey worry all of una:p chop kernel if your teeth strong jooooor, abi dem do u?? Like dis now, I dey flex ♍γ̲̣̣̥ porsche, abi u wan try?? Come collect one if u need, make we PING!!! God together ;)
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
The fone get Atm? Dats xtravagant spendin if u ask me ooo bcos all bb na for ping noni