New Blackberry Porshe N420,000. Can You Ping Jesus?


Blackberry Porshe

Blackberry phone for N420,000? Yes oh, that's the price of the new Blackberry Porshe, and people are buying it.

N420,000 is big enough to buy a car, start a business, even buy land. But person go put am for pocket dey carry waka. Wetin dis phone get sef? Some people have asked if you can ping Jesus with it.

Levels different sha oh, before we can hear of Dbanj buys new X-Porwe Car, now its going to be a headline news if a Celebrity buys a phone..... Wizkid buys Blackberry Porche? Hehehe

{loadposition articleadlink}

{loadposition articlefeed}



Advertisement

Advertisement


26a26Prince 2012-02-01 10:51:44
D fone no bad... But d truth is even d oyinbo wey do d fone no go use am, na d first eva bb dem dey use wit no camera. But see us here go dey craze abt d fone. Black ppl wit black heads *laff*

La Belle 2012-02-01 10:54:48
I will buy on d condition dat i can ping Jesus.lol impossicant

Mr Brown 2012-02-01 11:00:46
Na dem kno oº°˚˚°ºoo!

Basanta 2012-02-01 11:24:27
Nonsense jor, the phone no even fine sef!

Gabby 2012-02-01 11:30:04
:P Wat a lovely fone.I'll get d latest one of dis.so beautiful.....

Aikman 2012-02-01 11:36:14
If this phone go dey ping angels, Jesus and even Baba God no wahala. Bt if not?

Izzy 2012-02-01 11:42:13
:lol: When e cum down to 42 thousand I go buy

Izzy 2012-02-01 11:42:13
:lol: When e cum down to 42 thousand I go buy

Izzy 2012-02-01 11:42:15
:lol: When e cum down to 42 thousand I go buy

Izzy 2012-02-01 11:42:17
:lol: When e cum down to 42 thousand I go buy

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us