New Blackberry Porshe N420,000. Can You Ping Jesus?


Blackberry Porshe

Blackberry phone for N420,000? Yes oh, that's the price of the new Blackberry Porshe, and people are buying it.

N420,000 is big enough to buy a car, start a business, even buy land. But person go put am for pocket dey carry waka. Wetin dis phone get sef? Some people have asked if you can ping Jesus with it.

Levels different sha oh, before we can hear of Dbanj buys new X-Porwe Car, now its going to be a headline news if a Celebrity buys a phone..... Wizkid buys Blackberry Porche? Hehehe

{loadposition articleadlink}

{loadposition articlefeed}



Advertisement

Advertisement


Cymbal 2012-02-01 09:39:07
D remixed tecno chiana phone hhahaha 9ja I dey hail ooh even if d ppl dey behave stipid...argh! Ppl go cary 420,000 buy phone!!!!too bad.

Pin2862157C 2012-02-01 09:51:25
Well I no fit shout...but I dey even vex for ma bord touch wey spoil! Now BB Porshe..... Dey can't get me diz time.... I rather empower 4 ppl 100k via, 20k pop somtin! No time joor. 8)

Dazzle Peters 2012-02-01 09:54:09
i gat mine already. Its a very nice phone...i buy am for ma dream last night,na only dere i dey use am. Lwbmb

Sista Bee 2012-02-01 10:25:30
This phone na toy or chiko;walahi he no fyne;shey d phone dey print money ni;if I buy d phone make I quench

WOw! 2012-02-01 10:30:22
:cry: na wa! Dat kind money go fit buy u land woo...........

Gold 2012-02-01 10:33:58
That's cool

Elowizzy 2012-02-01 10:37:26
Check out dis china phone. Bullshit

Elowizzy 2012-02-01 10:37:41
Check out dis china phone. Bullshit

Bola 2012-02-01 10:44:38
se bi to phone somebody and to receive call, dis phone is design for we africans bacause oyinbo people think say black no get sense them go buy am, omo africa plan your life, dis phone is too costly.

Priste 2012-02-01 10:51:04
pls can d fone print money 4 me at home!

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us