Christmas Day Boko Haram Bomber Re-Arrested


Kabir Sokoto

Nigeria my country. The home of all funny possibilities. The Christmas Day bomber who was said to have escape from the police on January 15th has "amazingly" been re-arrested.

This development is coming from the 24 hours deadline given to the Inspector General of Police by President Goodluck Jonathan saying "Produce the escaped Christmas day bomber, or face the consequences".

The arrested, escaped and re-arrested man is by the name Kabir Sokoto. He was back to police custody just few hours before the 24 hours deadline reached.

Make una kwantinue with the super story.....we dey watch.

UPDATE: There is belief that the origin of this information was based on rumour. Authentication of the source is in progress.

{loadposition articleadlink}



Advertisement

Advertisement


Otiss Jenny 2012-01-20 15:48:08
God don dey catch dem one by one........ He must not go unpunished, 4 d innocent soul dat he took on d most happiest day of all d christian.......... Make una take five jare...una don try. :lol:

SirAP 2012-01-20 16:00:30
Kai 9ja police una try but how una take catch am abeg gv d ppl dea 50 kush.

Donpedro60 2012-01-20 16:20:41
Na wao.abeg mak una see action film.dis one na real film trick.hw we go believ say na d real man be dis..dis police people self.mak e no be say na anoda innocent man dem catch o.police people sabi act film no be small

BIZZY 2012-01-20 16:46:07
FUCK DEM ALL.....D COPS RE SAYING TOTAL RUBISH

Donmac11 2012-01-20 17:07:50
:-* na plan dey plan am jor.dey hide am 2 gt 5om.haba we dn old 4 dis kin lie naw

Ademola Adeyefa 2012-01-20 17:24:12
Nigeria, where anything goes!

Xcoba 2012-01-20 18:55:24
na wao oo 4 naija police story...so we don bcom small pikin li dis, sotey our leaders com dey use our brain dey drink gary.... No prblm sha....if na sey na tru sey d guy ron trutru since dat day' so hi nevr hia sey dem dey finam? D one wey dey pen me pass b sey dem cary our money agen dey pay dis police ppl agen.....re govrmnt bribein police 2 release d guy 4 us abi na 2 tank dem 4 d disgrce wey dem dey do us 4 d hole world?........no wahala we de luk dem!!!! :sad: :sad:

Prinnce Lynx 2012-01-20 20:11:54
but this picture no resemble the one we see for news paper na. why dem dey fool 9ja like this

Iwattelvis 2012-01-20 21:13:02
Prison break part 2

Ojimakeche Omeje 2012-01-20 21:14:44
we never believe yet. But police really need to tell the truth.

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us