Christmas Day Boko Haram Bomber Re-Arrested
Nigeria my country. The home of all funny possibilities. The Christmas Day bomber who was said to have escape from the police on January 15th has "amazingly" been re-arrested.
This development is coming from the 24 hours deadline given to the Inspector General of Police by President Goodluck Jonathan saying "Produce the escaped Christmas day bomber, or face the consequences".
The arrested, escaped and re-arrested man is by the name Kabir Sokoto. He was back to police custody just few hours before the 24 hours deadline reached.
Make una kwantinue with the super story.....we dey watch.
UPDATE: There is belief that the origin of this information was based on rumour. Authentication of the source is in progress.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Na real super story.NONESENCE......
Nawah oh 4 niaja hah u guys neva seize 2 amaz me. If na tru,i comot cap 4 dem. Na dem sabi. May God hlp us al. Amen!
That means the I G knows abt the disapearing now. Pls mr president sit up this ppl want to rubbish ur govt.
Na lie ooooooh:o! Dey neva recapture d xmas day bomber. I believe say na IG nd DPO(demdem) help am escape so make dem go find am.
make una authenticate d gbege make we knw ist...
:D
I just dey laugh bcos dey tink say na me den de fool,but dey noknw say na demselves dem dey fool,dat idiot bn no escaped, IG see say hin work dey at stake na hin dey don produce d idiot again.
i no beleif dis cos its nt in newspaper where u see ur own news.if na true d whole thing na film trick.God wil judge all workers of iniquity.
:lol: Make we jst turn NSCD 2 b NPL, Cos i no dey undrstnd wetng dey hapen 4 police sector.
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
how can we be so sure? we need to be addressed by mr. president himself first. pls be sincere.