James Ibori Pleads Guilty To Stealing Charges In UK Court
Ok, sorry for the late arrival of the Ibori thief-thief case, but he it is....The former Governor of Delta State, James Ibori don enter pepper soup as he pleaded guilty to 10 counts of money laundering, conspiracy to defraud, and some other big-big grammar tagged offenses in a London court.
$250 million was what James Ibori pleaded guilty to stealing from public funds. According to the Department for International Development, Ibori was a sharp badt guy as he systematically stole funds during his time as governor, depositing them in various banks around the world.
We hear they plan on returning the money to the poorest people in Nigeria....hmmmm, na there some politicians go claim less privileged.
James Ibori may face up to 10 years in a UK prison.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Dey are been exposed 1 by 1.imagine hw greedy man can b.tank God it is an international court that handled d case,bcos if na 4 naija here.im go bail imself 4 a 100million bucks.they had mercy on him,what a man,c how his eyes dey shine like motor wey dey put new battery,fat like tanzanian elephant.i hate dez men.may they recieve 7times d hardship they made people pas 2ru
Amebo dem no fit give am life impresonment without bail?
:P E go dey gud make our Nation dey learn 4m obodo oyinbo........if na Naija d case 4 don die bt nt in UK
:o yup make e go fLx 4 uk prison
Dem neva see anyfin,make God continuue 2 D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ open deir yansh
Make dem bring the com Niger make we share am..
Abeg london court stl get plenti work to do 4 9ja bcz pple lik ibori stl plenti 4 we country o
Make dem send am cum kirikiri oyibo cell 2 dey comfortable 4 am :P
ThiS is gud!I'm his still. Serving his jail term in uk...I believe after that em go go church go thank Baba God 4 successful tenure in Jail...lol..
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
:lol: