Watch Davido's Official Skelewu Video
We saw the first one, so many headaches on that one....Here is the second one, the official Davido's vdieo for Skelewu. Me? I no too gbadu this one. No be say the new one no make sense, but with the whole "I no like the first one" wey Davido yarn...I come think say Motor go follow dance Skelewu for the new one.
CLICK HERE TO DOWNLOAD SKELEWU NEW VIDEO DAVIDO
sqflXTvth3s
Advertisement
Advertisement
Tweet
If davido likes let him shoot skelewu ina million times, ℓ̊ guess it won't better off Tony Umez's paracetamol....add M̶̲̅ε̲̣̣̣̥ up on BBM: 28E55808, WHATSAPP: 08141555661
Ziggy is sooo funnny! Motor dance?? Hahahahaha...
Still no difference; 2 me it make no sense
If anybdy no lyk any of davido skelewu video mke dem go do dia own c weda e dey easy
[quote name="Maureen"]I tink sey Obama go feature too.........bt e fine sha.........[/quote]<br />Ahahah u guys are funny
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
all this people Wey dey say its nice never even watch the video .. They just commenting on mare picture ... This video na rubbish .. Ah no even understand the video .. The first one is better than this