Caption This Photo
This is a photo from a movie featuring Mercy Johnson and Funke Akindele. E don tey dis two people don dey craze for movies. What caption do you have for this photo?
Advertisement
Advertisement
Tweet
Go to page:
Mozege
2013-10-14 22:23:09
Make una do una tins no level
Make una do una tins no level
Vera
2013-10-16 07:12:26
My favorite actress aka (dumebi and sherekoko)
My favorite actress aka (dumebi and sherekoko)
Mercy Innocent
2013-10-16 08:54:54
Ai luv mercy.............. U r my favourite, kp up wif de fun... Lolz
Ai luv mercy.............. U r my favourite, kp up wif de fun... Lolz
Khalypac
2013-10-16 17:16:25
shooooo... I tink say i sabi chop bread i no knw say 2 f dem dy chop paz me chaaaaiii na u try paz i lyk it meeeenh
shooooo... I tink say i sabi chop bread i no knw say 2 f dem dy chop paz me chaaaaiii na u try paz i lyk it meeeenh
Royce Ben
2013-10-17 08:08:23
Rugged-king go open your own! You no fit appreciate. Why you come carry your corpse enter here? You jack am finish con dey pour dust! edozie321
Rugged-king go open your own! You no fit appreciate. Why you come carry your corpse enter here? You jack am finish con dey pour dust! edozie321
Legopee
2013-10-21 18:58:36
na d caption de ask Una to give b dt na hm una de put love dis gals full err'wher! my own caption na 'greedy n hungry gals '
na d caption de ask Una to give b dt na hm una de put love dis gals full err'wher! my own caption na 'greedy n hungry gals '
Weilzmore
2013-10-22 13:31:23
i hope dat bread is fresh? *lol*
i hope dat bread is fresh? *lol*
Yemite
2013-10-30 20:12:48
two fwendx dat no 1 can seperate
two fwendx dat no 1 can seperate
Chuks1000
2013-12-17 12:05:49
Share the national bread, don't be greedy!
Share the national bread, don't be greedy!
Go to page:
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Ah ah,why una dey worry.human right talk sey make we chop wetin we want.but make them take am easy,me too i dey hungary,no worries i have my own 1liter of malt.