MayD Buys N150million House In Lagos
As a SURE BOY, Former Square Records person, MayD is said to have moved into his new home, a 6-bedroom duplex in Magodo Phase II GRA. Based on speculations, the house is said to have cost MayD N150million.
Am guessing the paint job of the house no too make sense....that's why we have a black and white photo.
Advertisement
Advertisement
Tweet
Na wow 4 may d oo. Your mate dey buy N550milLion
nigerian customs recruitment is on. for ssce,nd,hnd,bsc and msc.contact 08141690962 to apply.
may d tried bt he s jst startin for nw............may d gat kul moneyy
DON'T FORE GET MAY D IS A PUBLIC FIGURE,"I MEAN HE IS STAR" GUYS BE FOCUS YOU WILL BE THERE TOO,PRAY TO UR GOD ...
Guy forget jawe my papa get 3 estate for ijapo akure dis ur olden days house nah kitchen for my papa estate and i know how much it cost each u come dey fool ur self say you buy dis traditional duplex for 150milllion you wan make dis fame by false but remember say naija people sabi u and ur level..u forget say we no be mugun...lol
Follow dis link and earn ur cool money easy way to millionaire http://Fun4Days.Com/?share=184292
i<br /> no believe sey him don mek am rich dis level, mayb na sombody dash am d<br /> house. B/cos dis house don fed, dats y dey shw blaq colour of d house
Ile atura o
Ds huz self no reach that amount of moni o nawa o
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
I hear Oo..! Na so una dey yab us Lie