Wetin No Correct For Dis Pix?



You gat to be joking. Kilode?

 



Advertisement

Advertisement


Hope Ojiadi 2013-09-01 19:54:50
e no make sense

Ms Haday 2013-09-01 20:09:28
Ziggy continue to dey find people trouble. E be like say this work don tire you

Jericco1 2013-09-01 20:29:34
Still looking for my lost gf..lol

OMOBA 2013-09-01 20:44:33
rotflmfao....kilode????.....e bad reach dis level??....omo see sumtyn!!!!

Margery 2013-09-01 20:48:07
I don't lyk d pix kk e no follow

Swazy 2013-09-01 21:11:36
Hmm. Thank God my hand dey with me ziggy you want get suffix for ur name abi?

Annie Berry 2013-09-01 21:39:11
Tori dey oo...no mind them oo as them cover face like dis...na them f**k pass

Mark 2013-09-01 22:36:31
Na dem sabi kukere pass

Zanga 2013-09-02 00:22:12
NYSC Naija Ninja

Tanzz 2013-09-02 00:23:29
Hahahahahhahaahhahahahaah you guys go kill me wit =D =D ♒ђåª•ђåª•ђåª♒=D. Oooooooooo

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us