MTN Reviews Data Plan Bundles
Check out na! MTN has reviewed their data bundles with a lot of "discontinued favourable plans". The weekend plan and daytime plan are gone, including the night plan wey winchy people dey use for night.
The most annoying part is the 5GB Monthly plan for 8k that was altered to 3GB for 7k. Wetin dey worry MTN sef? Dem drink gas?
Change is constant, and I thank God for other networks. Switching Things. The table for the new MTN Data Bundles is below.
{loadposition articleadlink}

Advertisement
Advertisement
Tweet
Mtsheeew wetn d wory dem self
U c ds mtn people dem be 419.I don't believe in them at all.
This is not new to me, as MTN is known for their extortion tactics. This is simply one of their styles. :-)
My pple no dey waste una tym wit dose south african thieves!!! Our broda wale adenuga dey giv enuf promos for GLO since!!!
Them sell nigerians 4 the Most Thief Network? Broda drop mtn 4 nw & use other network till their head come down.
rubbish dem never do that their service wahala, dem dey carry dis one come
Why dem no go dey do any how wen dem done get 2much money, well make dem continue der madness nau I thnk God say no be only mtn be d only network 49ja I go jus go change line sharp,sharp.No 1da dem dey call dem emptyhen instead of mtn,mtcheeeew.
:sigh: Doz guys are ripping us off big time. I don't blame them sha, na govt say make dem dey chop us.....One day, e go end (ask NITEL).
Dis mtn pple shld pay anoda fine soonest, like N100m. Wat happens 2 d money I just paid?
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Which kind wahalla be dis?