Who Do You Think Would Win Edo State Election?
The day is finally here for Edo people to decide who their governor will be. So much drama had erupted because of this day.
Men Dem wey go battle am out na the incumbent governor, Comrade Adams Oshiomhole, the candidate of the Action Congress of Nigeria (A C N) , the Peoples Democratic Party (PDP) candiate, Major – General Charles Airhiavbere (rtd) and the All Nigeria Peoples Party (ANPP), Chief Solomon Edebiri.
Make we see how today go be. I would keep you guys posted, even if mosquito carry ballot paper run....we go spot am.
But before the main election finish, make we do our own here. Who do you guys feel would win the day? It seems like a battle between Adams Oshiomhole and PDP.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Laff wan kill me hear. Kai na so many people dey look yet dem nor dey see. PDP of cos go Win except God nor gree. I don tire for lies and big big nglish rite from NLC days. Na sell him sell us out.
Oshiomhole don win.
Йa̶̲̥̅̊ Oshiomhole g☺ win naaaaaaaa even though PDP do magomago. God d̶̲̥̅̊Õ̸̳͡n̶̲̥̅̊ assign 0shio baba already
With de way tins dey go 4 dis country, even mosito & rat no go gree mk PDP win any election.be'cos tins dey rob dem
Na baba naa AC
no oshio b4 oo mm, i no knw were dey cum dey go oo.
Kai una 4get say 4 dis country ur vote no dey count na pple wey inec want go win so wetin una dey talk
Oshimole nonii
Na question b dat we all no say na osho baba
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Osho osho osho mo mo mo leeleeeeeeeeee