NNPC GM Austen Oniwon Sacked
The new Group Managing Director of the Nigerian National Petroleum Corporation, NNPC Engineer Austen Olusegun Oniwon has been sacked.
More details later.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Go to page:
Nwachi4real
2012-06-26 21:27:19
Jonah carry sack samba come from Brazil. This one em dey go Brussels 2mrw, only God knows wetin em go carry come back.....<br />Maybe Belgium ....laff don kill me o
Jonah carry sack samba come from Brazil. This one em dey go Brussels 2mrw, only God knows wetin em go carry come back.....<br />Maybe Belgium ....laff don kill me o
Ndi Parkiri Ofuma
2012-06-26 21:48:43
:lol: Dasuki don start work.....more ministers will go
:lol: Dasuki don start work.....more ministers will go
Adams
2012-06-27 04:35:46
Sackin masta, na only sackin u sabiyam well-well?
Sackin masta, na only sackin u sabiyam well-well?
Chary
2012-06-27 07:23:26
On point
On point
Fubu
2012-06-27 13:52:22
Mr presido if dis sack na 4 d betterment of masses no wahala carry go.
Mr presido if dis sack na 4 d betterment of masses no wahala carry go.
Rose
2012-06-28 09:23:20
ehya
ehya
Johnbuu
2012-06-30 17:50:32
make u d sack dem so dat we go get work afteral he don reach 60yearsl
make u d sack dem so dat we go get work afteral he don reach 60yearsl
Go to page:
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
:-* Jona no go face boko haram de de sack.