Nigerian Air Force Jet Accidentally Fires Missile At A Building In PH
The residents at Woji area in Port Harcourt had their hearts pounding when a jet on a maintenance routine at the NAF hanger accidentally fired a missile which hit an uncompleted building in the area.
So many thoughts ran through the residents' minds, but for sure the most dominant one must have been Boko Haram.
The Rivers State Police Commissioner made it clear to reporters that it was an accident from the Air Force jet.
Make una no fear ehhnnn, Boko Haram never dey fly Jet. We thank God no lives were lost.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
We tank God ooh
Hmmmmm....That's really an accidental discharge.Thank God there wz no accidental death.
Can u imagine? Missile, wat were dey thinking? if to say them kill person nko, na sorry we for they hear.... I tire for this our ogbonge country abeg.... Na God dey guide us all......
Yes oh !
How can we not be careless wen we go buy plane america don reject and we go dey hapi na so our satellite loss our leaders got no conscience thank God there was no casualty
:lol:
Hmmm naija na real ogbonge country. Na only 4 naija wey den dey test jet wey cari misile 4 place wey people dey live. Wetin do all d big big field wey dey ph abi na human being dey wan cari test dia missile. Abeg oh! Make den no giv boko haram new tactics. Sha am stil proud of my second hand country!
if to say person die, na dis bullshit we for hear?
Naija i hail o!
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
:eek: