MTN Stole My Airtime
Yesterday I almost arrested my cousin when i discovered my N200 mtn airtime was gone from my phone....hehehe. I thought it was just me until I saw this topic trending on twitter.
It turns out that MTN has somehow siphoned N100 credits from some of its users (mine was N202 though). You may call it small money, but multiply it by all the millions of users they have....now you don dey shout abi?
I demand that my N202 airtime be restored to me, in fact I demand it should be multiplied by 10, because there has been inflation from yesterday to today.
I hear they are planning on giving a compensation, make dem do am sharp-sharp.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Mehn... Na my phone the whole money just dy enta
My ws not even up to 200 sef bh dey stil took it anyways I guess dey re still waitn 4 me 2 rechage my fone so dey can take it, dem go old coz me I no dey recharge anytym soon. dem go wait 4 me tire. Haahahaa.
Mtn sef wan dey lean bad tin nau abi?
:-* i tot is only me, mi frind own got missin she said im d 1 dat used it, i even acuse her of usein mi, na wow 4 mtn people
MTN was only preaching "Good Friday"<br />That why our money died with Jesus today. U ≈Ð☺ηº't worry ßε̲̣̣̣̥ happy, cos credits go resurrect on sunday for you to call. Happy easter
Sowie guys, God will stand by u nd console u 4 ur loss o!!! MTN>> Mobile/Mass Theft Network. Rotfslmfao.
dem take my N100 too ooooo
I recharged #200 last night around 8:30pm(05-04-12). This morning (06-04-12) 2 my suprise my #200 is gone. Pls MTN return my credit.
I was a victim too
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Na MTN for life..... Lol. no wander our country too like china. Our netwok na China, fone na China, recharge card na China. Evn people wey de use am CHINA. Abeg make una join me in Airtel... Get talking