Picture Of Nigerian Girls Taking Cocaine
I aint kidding when I say am short of words on this picture....and some people would ask what makes me think they are Nigerians? You no see the aba curtain for background?
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Eteli
2012-03-26 15:19:26
Guys guys life is a personal race allow dem to flex o
Guys guys life is a personal race allow dem to flex o
Chimoxin
2012-03-26 16:49:09
dat one na format joo :P
dat one na format joo :P
Dr Sense
2012-03-26 18:19:23
...concaine don cheap like dat???? :sad: :cry: :sigh: ................DIS NA CORRECT LIE :P
...concaine don cheap like dat???? :sad: :cry: :sigh: ................DIS NA CORRECT LIE :P
Dr Dre
2012-03-26 19:25:29
:roll: kai... People saaay, hw una take no sey nah niger girls but no problem sha at list nah somthing they kill person. So help them God.
:roll: kai... People saaay, hw una take no sey nah niger girls but no problem sha at list nah somthing they kill person. So help them God.
OSUTI EMMANUEL NNAMD
2012-03-26 20:07:31
dis once don loss.
dis once don loss.
Fabulous Mekus
2012-03-27 00:11:02
Even 9ja gals dn d take cocaine 2? Dis amebor sef hop say una no de take us play o
Even 9ja gals dn d take cocaine 2? Dis amebor sef hop say una no de take us play o
Archibong Orok
2012-03-27 04:47:58
Na naija movies stunts wanna be , we don see am tire for movies this is fake coke don't make you feel that way just one of those things peeps do for attention they could earn a slot in a movie it not about their repute but about creative minds, coke sure dont look like that folks 8)

Innocent
2012-03-27 06:11:26
:-* WHO CARES???? follow me on twitter @InnoOkonkwo....
:-* WHO CARES???? follow me on twitter @InnoOkonkwo....
Jfk
2012-03-27 11:26:07
very serious
very serious
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
I think they just faked the picture and didn't know it was gonna go online in this manner. I could use ordinary powder just to fake as cocaine.