D'Prince Arrested Over Suzy Q's Death
Abeg make una no vex....so many mohits news abi? Wetin happen? Na only dem sind music? I hope this would be the last for now.
D'Prince was taken to the station by the Nigerian Police dept. at Panti Yaba, over the investigation of the murder of Susan Yusuf popularly known as Susy Q.
This "arrest" was carried out after Susy's Mum laid some accusations that her daughter made some complaints about D'Prince before she was killed. A walk down memory lane and we would recall that the deal between D'Prince and Susy Q didnt end well on the collaboration at Club Jonzing.
After a nine hours session of police asking "Na you Do am? Na you kill am" D'Prince was allowed to go home because no solid evidence was presented.
Susy Q was stabbbed to death in her home by a man identified as Idris Mohammed who was her personal assistant on February 10th 2012.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Leave judge in d hands of god,only god knws who d killer is.as 4 her mum tk heart
no bodi fit judge,letz leave ertin 4 jah 2 judge...........mo'hitz n d throne.....wahala dey sha!!!
COm mak I ask u 0ooo edoboy abi na watin u cal ur sef, na watin u even dey follow mohit dey drage sef? I ask blc I no dey understand u kon. So if to say na u con get quriel wit sumbody den co-incedenterly d person con die. Shey u go lik mak dem con acuse u? Abeg my people mak we dey consider odas feelins bfor we go dey run our mouth 0ooooooo. Na my own I don tallk jeje I no dey fight wit anybody 0oo. Peace out!!!!!!
COm mak I ask u 0ooo edoboy abi na watin u cal ur sef, na watin u even dey follow mohit dey drage sef? I ask blc I no dey understand u kon. So if to say na u con get quriel wit sumbody den co-incedenterly d person con die. Shey u go lik mak dem con acuse u? Abeg my people mak we dey consider odas feelins bfor we go dey run our mouth 0ooooooo. Na my own I don tallk jeje I no dey fight wit anybody 0oo. Peace out!!!!!!
We no knw ow many people d girl don offend or who don get her for mind bfor con use dis oputunity go kil her, to mak it look as if na d prince murder her. Ders nutin wa human beings no fit do ooo. Anyways Na God knws best
D downfall of mohit mtcheew dts lyf shaa d law of gravity evrybdy z afectd......
Wel sh b she don wyza,intarogation go bring her com back,tan god say she don flex life small 4rom d lok app u no her lips,her bobs dat kin tin.
they have carried Proper Investigation before releasing Him to go, wey the Idris dey na him go talk who send am abi dey don carry mony die the case like that? wahala fo Naija God save usooooooooooohhhhhhhh
Outrageous nonsense. Na only them dey entertain. Abeg amebor welldone jare.
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
[quote name="Md zamani"]Take it or leave it. .na d prince kill am[/quote]<br /> :D