Funny Pix - Dis Kain Life



Lmao.

{loadposition articleadlink}



Advertisement

Advertisement


Veronice25 2012-03-15 09:58:24
LOL :lol:

Oshoma 2012-03-15 10:05:16
U dey think u dey drink,carry go guy man,no stopin

B.O.B Der BàR 2012-03-15 10:16:13
Lol! Even pikin for naija don tire for the wahala's

Ajex 2012-03-15 10:30:26
hw many bottles u fit drink? :lol:

Flow 2012-03-15 11:27:42
M̶̲̥̅γ̲̣̣̥ boy U̶̲̥̅̊ sabi o :D

Den247 2012-03-15 11:54:50
e no funi na

Jim 2012-03-15 13:41:25
I like ur way na me u resemble :roll:

Asylove 2012-03-15 14:10:03
Shack away your sorrow.

Oloruntayo Victoria 2012-03-15 14:36:46
God help naija

Krisz 2012-03-15 15:26:45
U never see anytin sefl by de time u go rich 30 na de time go see 40

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us