New 24ct Gold Plated BB Porsche For N1.2 Million



We might have thought that the BlackBerry Porsche of $2,500 was the end of discussion. BlackBerry has stepped the game higher to a new version of BB Porsche that is 24ct gold plated and the price goes for $7,500.

In the Naira language, the Gold plated BB phone is about 1.2 Million Naira....wetin happen? I hear the phone was made available in only 100 pieces, so na who be who to ACQUIRE this unexplainable expensive phone?

{loadposition articleadlink}



Advertisement

Advertisement


Jim 2012-03-15 14:02:17
Haba waitin happen shey I go feet use am call my gran papa for heaven make he feet show me were him put the money wey dey for our compound wey we never know were hin keep am so I go feet buy the phone :-* :sad: ;-)

Jim 2012-03-15 14:02:24
Haba waitin happen shey I go feet use am call my gran papa for heaven make he feet show me were him put the money wey dey for our compound wey we never know were hin keep am so I go feet buy the phone :-* :sad: ;-)

Kenny 2012-03-15 14:21:59
Dis is real madness! Wetin i wan take am do nw? If na becos of me dem make am na bad market 4 dem o becos i never even buy bold 1 finish.

Mercy 2012-03-15 15:01:56
Na wa o....why them no mek am 5million, 1.2 million 2 small ni....mtcheeew

Laxung 2012-03-15 15:05:50
how much for land,wey i go buy gadget for 1.2..e no go spoil

Ogebrown 2012-03-15 15:12:02
dis is pure illuminati

Pachanga 2012-03-15 15:16:59
Pls where can I get one!!=))=laffinº˚º≈like an AjebuttẰ

Pachanga 2012-03-15 15:17:05
Pls where can I get one!!=))=laffinº˚º≈like an AjebuttẰ

Nimble 2012-03-15 15:27:11
Can this phone raise the death?

Nimble 2012-03-15 15:29:16
Can this phone raise the dead?

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us