James Ibori Pleads Guilty To Stealing Charges In UK Court
Ok, sorry for the late arrival of the Ibori thief-thief case, but he it is....The former Governor of Delta State, James Ibori don enter pepper soup as he pleaded guilty to 10 counts of money laundering, conspiracy to defraud, and some other big-big grammar tagged offenses in a London court.
$250 million was what James Ibori pleaded guilty to stealing from public funds. According to the Department for International Development, Ibori was a sharp badt guy as he systematically stole funds during his time as governor, depositing them in various banks around the world.
We hear they plan on returning the money to the poorest people in Nigeria....hmmmm, na there some politicians go claim less privileged.
James Ibori may face up to 10 years in a UK prison.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Jealousy go kil al of una... D guy dn use e wisdom obtain e share, una dey jealous.. Lwkmd.. Oyibo dn turn una superior abi? *disappointed*
After Corrupt People Have ApplaudEd, AppraiseD & AcquiTed Him In Naija
Okorite no i use God beg u,make den no send am come naija at all. he go brabe DPO den go come give am one doupless 4 backyard ,tell us say in dey for jail.make in dey there 4 UK jail maybe b4 im go come out he don turn to gay. wicked man u and ur wife God don expose una.
What a shame you are2 your whole family and generations to come....all in the name of money!!! Well you got served!
Ibori u **** up,y u go steel dat kind small money?obasanjo steel pass dem no catcham,wat about babangida,atiku n d rest of dem?u no sabi give bribe to oyibo police?
:-| :P
I go want make he cum spend dose years 4 Nig. Prison where hm go chop beans wey nova don and pepper wey dem no pound... He is a shame 2 us sharing dat name James, i feel lyk changeing my name sef.
Oh God! Y de no bring A̶̲̥̅♏ com 9ja prison Ώa̶̲̥̅̊w? Make e knw suffer small
wre ever they want mak them tak him caus there's som poor people in Delta nd he has the money eat it with him family nd friends
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Stupidt 'pple den no knw God atall,na dat prison dat man go celebrae him 90th years bathday.c d idiot eye.