Watch Video: OYI Rmx - Flavour Ft Tiwa Savage


Flavour and Tiwa Savage

Here is the video to the remix of Flavour N'abania's song "OYI", featuring Tiwa Savage on this version was the best thing he did....make una check out Tiwa voice na! Chei, she nailed it.

Flavour and Tiwa Savage actually kissed in this video, that is something you don't see everyday from celebs. Even mind no gree Dbanj and Genevieve to hug well well for "You Don Make Me Fall In Love" video.

{loadposition articleadlink}

2FIY-7zJlng



Advertisement

Advertisement


Ark!! 2012-02-18 17:57:46
Na truly weting una suppose answer Amebor!! :lol: :lol:

231 2012-02-18 18:36:01
Una name na real Amebor

Realone 2012-02-18 19:26:11
shai amebor i hail una oo

Josco 2012-02-18 19:54:56
Mehh flavor deserve 2 kiss dat gal,its an oppoturnity

Cassie Gyang 2012-02-18 20:18:48
Kisses r gud 4 our spirit,babe kiss him in a way he'll neva 4get u joo

Nonny 2012-02-18 22:08:12
Which KISS? i just love the trinity dance steps from Tiwa

Nonny 2012-02-18 22:09:12
SEE flavour! u dey catch cold come pull shirt.

Ali 2012-02-18 22:37:43
Flavour u no sure say na cold dey catch u so, na u know wetin dey do u see as u wan give tiwa kpomo mouth because of kiss

Rity G 2012-02-18 22:51:13
If say na me I go touch her ass :lol:

De One 2012-02-19 09:45:27
Flavour and savage una try no be small more trees to your elbow I love savage voice die

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us