US Court Sentences Mutalab To Life Imprisonment
Finally the wait is over as US District Judge Nancy Edmunds has sentenced Nigerian born ‘underwear’ bomber Umar Abdulmutallab to mandatory life sentence.
Umar Farouk Abdulmutallab, 25, was sentenced after pleading guilty in October to eight charges, including the attempted murder of 289 people on board Detroit-bound Northwest Airlines Flight 253.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Dat is wat we cal judgmnt, if na niaja my country, dem go say afteral, he no succeed in bombin d plane, so pay 1milliön nd go free. I weep 4 naija. May ur gentle wicked nd bliv soul rot in jail. Amin :P
The wicked shall never go unpunished.
crazy mutalab, u c am. Wat abt d dolars wey dey bin promise, hu go chop am. U no bin hustle, u dey luk 4 fast money, shey. Oya go chop am 4 jail der na wt hard labor. Bastard. God punish u 4 dos soul u wasted
:-* 8) :P yeees
Ode ur eyez don open now baa money if u knw wat iz gud beta give ur lie 2 christ cos if not devil go bbomb u. 4 dey
Abeg mak d guy go chop row beans till enternity :-)
God punish hin life make dem jantofubu mosquitoes wey dey suck blood like vampire suck am die abeg make dem dey give the guy only garri and beans jare abeg make una add me 4 more updates pin:3228A638
may almighty God forgive u of all ur sins
may d almighty God forgive u of all ur sins
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
I pity the poor boy. May him rest in perfect peace..................................................