ABBA Is Back With An Album After 18 Years
ABBA is back. If i get a comment that says "who is ABBA?" then i would have to ask the person for his date of birth. Within the 70's and the early 80's, ABBA was the ish, making history of pop music with smash hits every where.
The Swedish pop group after over 18 years of nothing, have come back with an announcement of their next album titled "The Visitors", which is set to be released on April 23 2012. E be like say bad economy don touch dem....inspiration come enter by force.
Since 1982 of not singing, I wonder what they would sing now? Maybe they might even start rapping, or shouting all over the song like Terry G....hehehehe
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
"long hissssssssssss" who know dis losers ?? Make dem go sit down 1n side joor !! No be only abba na herbal !!! Gud luck 2 dem sha
Wetin make dem break up b4 sef, anyway, let dem bring it up again mak we c if d song go stl dey interestn lik d old once, bt i dought am sha
Let's wait n c wat their new song will luk lyk
Na wah 4 una sef..y @ll of una dey beef them..una evn sabi blow flute talk mre of 2 sing..mk all of una go sit down
I'm sure abba fans will not be disappointed. D group still remains d biggest singing sensation dat has ever emerged out of Sweden. Amebor, u goofed o! The visitors was their last album so it cannot b d new one.
Hahahahahaha God help them oooo ABBA ryhms
Na wa 4 abba o
Tnk God for d return of d ABBA, na ppl wai no knw music go critize dem.dey hv don it wen music was music.dey wil do it again now wai music don spoil.so dat una go knw music. GOD BLESS D ABBA
First of all i dey wonder which of de abba.I think say them don die self.Those people age don go far o.I no sure say them go get voice to sing...
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Make dem go die abeg.i wonda hw old dem go dey by now.18 yrs na smal tin?