Panic at PDP Secretariat Abuja Over Explosion
RUN FOR YOU LIFE, that was the single thought in the minds of workers at the National Secretariat of the Peoples Democratic Party in Abuja after there was an explosion from a transformer in the area.
There was no casualties from the chaos as the staff and visitors ran like Olympic 100 meters finalist. Nobody wan die but we wan go heaven.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Hehehehehe....wish i culd see those big men n women turnin usian bolt by force....lolz
In fact as I hear the news me scnper even as I dey pitakua. 9ja no good 9ja no good, nobody wan kpai
No Body Won DIe But UnA WOn GO HEAvEn
B4 nko who life no dey sweet :roll:
Hhehehe wat shall we not see abeg make dem run
Evry bdy knw dat anytin concern wit PDP na corrupt nd wahala dat y our ppl dey run.
Hahahahaha :lol: :lol: :lol:.............laff iyaff kill me. 4 here ooooo..........nobody wan die bt dem won go heaven tru tru.......na him all of dem pick race lyk say we dem dey olympics game!
Hahahaha life ȋ̊§ G̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴͡.̮Ơ̴̴̴͡D oo
Run for life abeg 0000
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
:lol: hahahaha i wish if i was there to see how big bele dey shake. running for dead. PDP people deceive people.