Don Jazzy and Kelly Hansome Fights Again
They are at it again fighting all over twitter, Its Don Jazzy again and his celeb fight mate Kelly Hansome.
They had an exchange of tweets last night, some time i dey imagine wetin go happen if these two people cut out for real fight?
Kelly Hansome said
Those that are the loudest in their threats are the weakest in their actions, meaning when I'm silent, Run!! Even If you're a Don, Run ..
Holding a walking stick don't make you a Don. Na who fight for war front dey know the real sound of a Gun. Don't be my scape goat..LMFAO
{loadposition articleadtwo}
At Don Jazzy's end it was:
The God that we serve sees all what happens behind close doors. One day breeze go blow and fowl yansh go open. Dem say strike is over. hmmm
My TL has just showed me dat some of us dont know what our problem really is. If spitting venom on here is going to help. pls go ahead
If only u have an idea wot i ve been tru for saying i regret my vote alone. yet some of u re here chatting dust.
Rather than face the problems some dey attack me? and yet u say u re ready for a revolution? come on
If dem snipe me now the best y'all can do is put up avatars and say eyaaa RIP. then wot next? will u feed d multitude depending on me? plsss
U tweet and it stays online. i tweet and it ends up on a newspaper in Aso Rock. And i did the best i could. u want me to now over do?
I don talk the matter finish mehn. if u still dey vex for me, check ur head. Good day.
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Kellhandsome Too de Look 4 Trouble.....he Wants To Fight With Who Will Kill Him....
If dem fight or nt nah dem sabi wetin dem dey drag,bt as 4 me don jazzy na ba ba kudos 2 hm.
There's ntin bad wit don's statement
I tink kelly is an ova grown baby wey don eat belleful cm dey luk 4 trouble. Nd he is talkin of war if he c war e go fit stnd? Jazy u b bros abeg leave dat baby alone plsss
the (Don) and the (handsome). Hahahahaha :P :P :D :lol:
make u na add me for 2go 'ikegulu1' i av alot to gist u, as for don nd kelly i dey go meet them nw make i no wats up. Ka o na adigodi for nw.
If den lyk make dey fight d real talk b say they re makin dere money so make una leave talk.
Why these guys they fool themselves?They matured pass all this nonsense i dey shame for them.....
Na waoh
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Kelly is really childish