Eedris Calls Dbanj A Bastard For Collecting Jonathan's Money


Eedris Abdulkareem

Kennis Music act Eedris Abdulkareem has called Dbanj a bastard for being part of Jonathan's campaign.

Eedris said "F*** that bastard D'Banj for collecting money from Goodluck, God will punish you!"

But shebi na dis same Eedris wey remix Nigeria Jaga Jaga to Nigeria Beta Beta after Obasanjo sent for him to aso rock? See Kettle dey call pot black. Mtchew....Next please

{loadposition articleadlink}

 



Advertisement

Advertisement


Latifu200 2012-01-11 18:51:47
Mtcheeew!! Nonsense talk.make we hear another case abeg

Jayz 2012-01-11 20:12:56
They re all the same, all they are after is money

Smashy 2012-01-11 20:23:54
God go punish edris.big fool

Henry Nini 2012-01-11 20:41:05
:P wolofofo abg mek una go fyn una owm money liv d.banj nd Eedris alone o

Irunmale 2012-01-11 20:41:26
No mind Edrees. Na so him be. Him yansh 2 dirty.

Obuh2 2012-01-11 21:45:05
Na jealousy dey kill am. :zzz

Jenny Ugochi 2012-01-12 15:05:20
:-* edris no get talk, e de vex say jonatha no call am 2 campaigne 4 him. he shud face GEJ not D'banj.

Efizzygirl 2012-01-13 06:41:16
Edris wetin concern u,birds of dsame feathers.

Innocent B 2012-01-13 17:30:31
Even people wey no know d meaning of subsidy dey protest,idris is d 1st idiot in nigeria,aboki wey no know him papa dey kal super star bastard.wen we don start to kill hausa people for niger delta,we go start with am for lasgidi.

Adeko 001 2012-01-14 19:04:39
Na only d'banj sing 4 jonathan? Why accusin d big boy now, yeye Eedris

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us