Fuel Subsidy: Protester Killed By Police Brutality?
There is an unconfirmed report reaching AmeborTalk.com of a police violence on a protester that lead to his death today at Yaya Abatan area in Ogba.
The young man came out to protest for the removal of the subsidy and met the end of the road. I talk am before.....make una try stay safe.
Haba! No be so na....wetin come dey bring this leg of police brutality. More info coming..

Advertisement
Advertisement
Tweet
D guy was shot by mistakend stop sayn wat u dnt knw, was dia wen al dis shit append
wetin dey pain me be say dem no fit produce life, sha na so GOD go dey waist their own life 4 dem 1 by 1, DEVILS in human form,
:sad: dis event no suprise me at all bcos police dey kill innocent pple 4 police station everyday in d name of suspects.. . . . Every police man in dix nija is a caused being bcos dey drink n eat 4rm d blood of innocent pple.... Every tin go end wit ''BUT 1 DAY......''
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Folasade nah u dem go burry, ur parents wil kry on u..mumu z dat d way 2 solve a problem..???