Photos: Unusual Accident Scene In Benin City
Here is a photo of a car accident in Benin. This would have let people surprised, but considering its Benin...na normal thing. The city of Benin has been legendary for its extreme wireless jazz capabilities.
God pass dem. It looks more like dem been dey go for meeting for air inside dia taxi, fuel come finish for road. Lmao
Advertisement
Advertisement
Tweet
Hahahahah....u get mouth, well na true u talk sha
Ma pple dis kind thing no fit make me shiver. Na dir matta make dem dey enjoy dir crash landing meeting. God pass dem jor
may god save us from this country road to mosun and dorcas
Hmmmmm hope say no body die
lol....benin people bad eh
Which kind of surprised is this, god save us in this country
Leaf den make dem de crash land with dia juju but BABA God pass dem all round
shu y petrol go finish na
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
This one name crash landing