Photo: Kcee With First Lady and Vice President's Wife
Naija artist Kcee shared a photo of him in Aso Rock Villa with the first and second ladies of the country..Patience Jonathan and the wife of Vice President, Mrs Sambo. Big things agwan
Advertisement
Advertisement
Tweet
Popi
2013-10-12 20:43:59
He's taken them to Limpopo...
He's taken them to Limpopo...
Petersonroy
2013-10-12 22:01:06
Limpopo master...carry her go limp...but don't po plz. Enjoy
Limpopo master...carry her go limp...but don't po plz. Enjoy
Chairman
2013-10-13 07:54:58
Wow!!! Hope Mr GEJ wont be Jealous
Wow!!! Hope Mr GEJ wont be Jealous
Reuben
2013-10-14 06:59:21
I belive one day i must congrate sure.
I belive one day i must congrate sure.
Prince8494
2013-10-15 21:05:48
Not dat bad,at list he was they
Not dat bad,at list he was they
Famous
2013-10-15 22:29:47
Dat guy songs no sweet if na me b dem i swear i go pursue am
Dat guy songs no sweet if na me b dem i swear i go pursue am
Onya Hausa Ondi Igbo
2013-10-16 11:32:10
@famous U DEY JEALOUS I SWEAR U NO GO FIT TALK DAT KIND THING FOR HIM FRONT, SO SINCE U FIT ESTABLISH YOUR OWN SONG U COME THEY ENVY THAT YOUNG STAR CHAI!!!!! 9ja NA WAITIN MAKE WE NO DEY PROGRESS, ATLIST LETS GIVE HIM A CHANCE, I DONT LISTEN TO MUSIC BUT AM PRAUD TO SEE MY FELLOW CITIZEN DEY FLEX, i beg famous try shut up ur smelling ****ing mouth, muther****er u deserve to be cast out of the bless country cuz u sucks. Famous gebunmadu:o

Royce Ben
2013-10-17 08:17:32
@ Famous: I detest people like you that sluggishly drag their cadaver to post somethin' that shows their high rate of mental deterioration! edozie321
@ Famous: I detest people like you that sluggishly drag their cadaver to post somethin' that shows their high rate of mental deterioration! edozie321
Noplace1
2013-10-22 00:38:04
Kcee na God make u limpopo 4 whr we dy ooo.... Lucky musician RESPECT..... 2 U ALL.... Add me on 2go (noplace1)
Kcee na God make u limpopo 4 whr we dy ooo.... Lucky musician RESPECT..... 2 U ALL.... Add me on 2go (noplace1)
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Lucky boy............I knw One day i must be Celebrated