Music: Oliver Twist Spanish Version - Pitbul ft Protege Sensato
They have done the Spanish Remix to Dbanj's Oliver Twist oh. This was done by Pitbul and Protege Sensato.
CLICK HERE TO DOWNLOAD OLIVER TWIST SPANISH VERSION
{loadposition articleadlink}
Advertisement
Advertisement
Tweet
Ogbaski
2012-09-21 08:20:07
E bam jare
E bam jare
Sizzy
2012-09-21 08:49:42
Sylva wetin nor gud for dere....pitbull dey d spanish version is dat not a gud tin for una broda Dbanj...lol make una suffry ooo
Sylva wetin nor gud for dere....pitbull dey d spanish version is dat not a gud tin for una broda Dbanj...lol make una suffry ooo
Csay
2012-09-21 09:30:47
Abeg dem try sha, but sure no b pitbull lol
Abeg dem try sha, but sure no b pitbull lol
Edu
2012-09-21 15:14:30
Nice!
Nice!
Lee-J Sexy
2012-09-21 16:48:41
Na so my broda... Carry go... But me i feel say na bcos Psquare bin don remix deir Chop moni,na him mak Dbanj com remix him own. Sha...all na 4 we Nigerians. Dbanj...abeg,carry go....
Na so my broda... Carry go... But me i feel say na bcos Psquare bin don remix deir Chop moni,na him mak Dbanj com remix him own. Sha...all na 4 we Nigerians. Dbanj...abeg,carry go....
Paty Angel
2012-09-23 20:59:20
Nawa ooh!!remix
Nawa ooh!!remix
Chiefo
2012-09-24 04:42:16
Sad sad beefers, what's wrong wit u people. For someone to remix ur song means they liked it in the first place. We've been remixing music by foreigners for long let us celebrate our own man abegi. 8)

Infamous B
2012-09-24 08:19:38
Sharp.
Sharp.
- Tonto Dikeh and Mikel Obi Secret Wedding? Photo
2012-02-26 - Watch Video of Four Uniport Students Killed and Burnt For Allegedly Stealing Laptops
2012-10-07 - Wizkid Arrested For Drugs?
2011-03-29 - Video Mix: My Oga At The Top - Dj Ziggy ft NSCDC
2013-03-14 - JAMB Releases 2012 Results. Only Three Scores Above 300
2012-03-30
Mtchew nothing we no go c o