Nigerians Protest N5000 Note in Abuja. OccupyCBN Photos


Occupy CBN Protest in Abuja

Nigerians have expressed their disapproval on the planned introduction N5000 by the governor of the Central bank of Nigeria, Lamido Sanusi. This was done with a protest in Abuja led by the former house of reps member, Dino Melaye.

This was not as big as the #OccupyNaija, this one was tagged #OccupyCBN, and was held at at the Central Bank of Nigeria headquarters in Abuja.

{loadposition articleadlink}

Occupy CBN Protest in Abuja

Occupy CBN Protest in Abuja

Occupy CBN Protest in Abuja



Advertisement

Advertisement


Ogbos 2012-09-04 15:49:38
This is 4ni....

Patto4r 2012-09-04 16:21:19
yes o we no go gre. Coz dem 1 mak easy way 2day tak lurt our moni nd 2 day cauz change wahala. We no nid am 4 nw so mak dem run far wt dia mumu idea.

Notin Pass God 2012-09-04 16:45:11
Dis anoda way of promoting coruption and gradiness pls oga lamido our country is noot safe let's look for solutions to it and drop dis non important matta

Foxy4live 2012-09-04 17:43:34
9ja,9ja no fit change at all,anybdy wey wnt chop money go jst cm out 4rm no wer wit mumu ideals no problem i don accept my own as 9ja humble citizn nd again una knw say our men die well if dat money com out he bi lik say i lik d money well well bt dos bad husband fit sow pocket wit zip 4 der bokers incase dem wnt baff bt nttin dey hppn we go find solution to dem wen dat time reach UP WOMEN RIGHT 2013.

Doubt 2012-09-04 17:48:44
Dat 1st pix will be a good one for the rear of the bill while Fela's Mum is in front.<br />Make dem continue at least, one day, dey'll consider pple like us even if na for N1million note, i for no mind...<br />Don't envy me cos u too wish to have ur face on Naira

Sweetangel 2012-09-04 21:34:30
I support u o foxy4live, na so our hubby go dey carry their boxer go bathroom bcos of money. Women notin do us o.

Rio 2012-09-04 22:12:07
Make lamido delete wit him foolish idea!! Dat lamido na big thief!

Psalm23 2012-09-04 23:13:37
D godz ar wise

Foxy4live 2012-09-05 04:50:17
Thank u sweetangel 4 seen reasons wit me.

Sirbernard 2012-09-05 05:36:51
Dis a way of stealing our money na God go purnish d cbn governor.

About us

Amebor Talk.com is an online community whose aim is to gather news and juicy gossips for the purpose of discussion from the entire public. Amebor Talk.com is not a media company and should not be seen as one.

Most information posted on this site should not be taken as an official media report... But as the saying goes......"There is an atom of truth in every story".

Contact us

E: admin@amebortalk.com

Follow us