Amebor Talk

Tuesday, May 21st

Last update06:21:48 PM

You are here: Latest Gossip Naija Gossip Photo: Anti Boko Haram NYSC/CDS Group

ADVERTISEMENT

Photo: Anti Boko Haram NYSC/CDS Group

Share

Anti BokoHaram CDS GroupThey cant be serious. An NYSC CDS group to combat Boko Haram? Make I Hear. But on a serious note, do you think it would be a good idea?

ADVERTISEMENT

Share

Comments  

 
0 #1 rItabrown 2012-09-01 11:41
It will be a joke ooh,coz anytin is possible.
Quote
 
 
0 #2 tila tequila 2012-09-01 11:46
Abeg Ooº°˚ ˚°ºoo!
Quote
 
 
0 #3 cyberpal 2012-09-01 11:50
this ain't gonna be safe for our kids, me thinks. :-x
Quote
 
 
0 #4 Pesco J 2012-09-01 11:52
Just like that................lol! :lol:
Quote
 
 
0 #5 lollybi 2012-09-01 11:58
Abeg make dem № do O°˚˚˚Oº°˚˚˚˚°ºO o
Quote
 
 
+1 #6 kunsy 2012-09-01 12:01
Amebo is like you no wan see anybody dey copa uniform again, even the trained combat ready Soldier and Mopol them no fit nah COPA wey no know anytin go come fight d dreaded Boko Haram. Abeg COPA make una take cover ooº°˚˚°ºº°˚˚˚°o
Quote
 
 
0 #7 ajany shina 2012-09-01 12:34
I pitty copa wey go stand against boko haram copa never stand against dem dem dey kill copa, now na 4 dem to bomb copa copa camp anybody wey get copa mke him or she warn him copa oooo cos boko haram pass govtmnt power talkless of copa...m
Quote
 
 
0 #8 NNAMDI IKECHUKWU 2012-09-01 13:14
This cant work because that will mean putting the lives of corps members at risk and am sure no right thinking corps member will even belong to such group.
Quote
 
 
0 #9 anonymous 2012-09-01 14:21
Its a very bad idea to even joke abt such,rombostike le gbam
Quote
 
 
+1 #10 prince ikenna 2012-09-01 14:37
its very funny but nothing is too difficult 4 God.CORPS MEMBERS ND BOKO HARAH.amebor talk ma advice be say al dis pple wey don spend 4yrs in school nd now dey out instead dem go go 5ind beta job dem dey here learning how to fight this dreaded animals.abeg copa make una go sit down.GOVT KNWS WOT TO DO TO PUT AN END TO DIS.
Quote
 

Add comment