Amebor Talk

Saturday, May 25th

Last update09:30:59 PM

You are here: Latest Gossip Naija Gossip MILO Lied To Nigerian BasketBall Team D'Tigers

ADVERTISEMENT

MILO Lied To Nigerian BasketBall Team D'Tigers

Share

Despite all the advert MILO told us about being a Champion, Nigeria's men basketball team D'Tigers, lost to Team USA last night in a match that produced a new set of Olympic records.

Team USA made history by knacking us "USA 156 and Nigeria 73", setting Olympics record for most points scored in a game. Also It was also the biggest margin of victory for a USA team with 83 points, not to forget the most three point shots made (29) in US Olympics history.

No wahala, dem don use us collect star.

ADVERTISEMENT

Share

Comments  

 
0 #1 Julez 2012-08-03 15:24
Milo don Kill deir career Biko... Milo if una use advert lie again.. Na God go punish una..
Quote
 
 
0 #2 Agbaje 2012-08-03 15:26
We no drink the milo b4 we play US. Dos US dem b enemy of progress, bcos just olympic dey bring lebron, kobe bryant na wao!
Quote
 
 
0 #3 Kween 2012-08-03 19:06
Milo don enter kasala.
Quote
 
 
0 #4 ayblu 2012-08-03 19:49
Una no see US players. Even if our nig team drink d whole milo 4 dis country dey stil 4 no win. :-*
Quote
 
 
0 #5 naija boy 2012-08-03 20:43
Abi na milo say mek dem no play well?
Quote
 
 
0 #6 isuejeri 2012-08-03 21:03
milo no do anytin,D'tiger no drink milo wela.nex tym,drink responsibly
Quote
 
 
0 #7 OMOBA 2012-08-03 21:17
Na lie i begy, we no gud at alz to d marrow. Make dm blindfold USA bb players, we no fit win dm al d same!!! Mhan, dm spell our first 5 citizens wif dr wives' names sha!! Chaaeii
Quote
 
 
0 #8 Akonauche 2012-08-03 22:36
D'tigers,in case of next time,make una bone MILO and go for ALOMO BITTERZ.Imagine hw e go be wen una don HIGH b4 playin
Quote
 
 
0 #9 rosie 2012-08-03 22:51
Milo didn't cause anything
Quote
 
 
0 #10 rosie 2012-08-03 22:51
Milo didn't cause anything
Quote
 

Add comment