Amebor Talk

Tuesday, May 21st

Last update06:21:48 PM

You are here: Latest Gossip Naija Gossip Nigerian Flag Has Been Changed In Olympics 2012 By NBC

ADVERTISEMENT

Nigerian Flag Has Been Changed In Olympics 2012 By NBC

Share

Can you imagine how an Indian flag was mistaken for a simple Green White Green? Haba! It turns out that NBC Sports confused India's flag for Nigeria's flag when breaking down the composition of both groups in the Olympic basketball tournament.

Which kain rough play be this na? Our Country demands an apology...lmao

ADVERTISEMENT

Share

Comments  

 
-1 #1 anonymous 2012-07-29 16:54
na so dem host north korea flag say na south korea...dem wal at all
Quote
 
 
0 #2 licia 2012-07-29 16:55
ãήϑ NA̶̲̥̅ India, why not US?
Quote
 
 
0 #3 jjy$ammy 2012-07-29 16:58
Na wao ooo.
Quote
 
 
0 #4 jjy$ammy 2012-07-29 16:58
Na wao ooo.
Quote
 
 
0 #5 kyeno 2012-07-29 17:00
na corruption follow naija go Olympics Ooo, nt b mistake bros. lolz
Quote
 
 
+1 #6 Na wash 2012-07-29 17:01
Na wash o. dem knw wetin dem d find
Quote
 
 
0 #7 inno 2012-07-29 17:55
Why indian why not Uk?
Quote
 
 
0 #8 Muking 2012-07-29 18:23
Na so my broda na 419 & coruption u can also c som ppl measuring uk or us' u c d mata e don become our blood may God help us!
Quote
 
 
0 #9 Alhaji Rabiu Ibrahim 2012-07-29 18:31
hmmm na wa oo if na 4 Africa that happen unko na wetin d Oyibo go dey talk?
Quote
 
 
0 #10 margery 2012-07-29 18:36
Not by mouth
Quote
 

Add comment