Amebor Talk

Saturday, May 25th

Last update09:41:09 PM

You are here: Latest Gossip Naija Gossip Photos From Tuface's Video Shoot For Ihe Neme

ADVERTISEMENT

Photos From Tuface's Video Shoot For Ihe Neme

Share

Photos from IheNeme Video ShootHere are photos from TuFace's video shoot for a song"Ihe Neme" off his last album "Away and Beyond". The video was directed by Clarence Peters.

Looks like a nice concept, dem don use pictures dey do us longa-throat.

ADVERTISEMENT

Share

Comments  

 
0 #1 Tina 2012-07-25 09:59
Nawooo, iheNeme. O bu ging neme kwanu
Quote
 
 
0 #2 Akemesgal 2012-07-25 10:04
I knw say dis video go mak sence die.....I love 2face
Quote
 
 
0 #3 Aka blessing 2012-07-25 10:08
Amebor wetin be the news about this photo now????? If u nor get news go 2bed rain dey fall, Come amebor u be man or woman????? Make aproko nor carry u go jail one day oh....
Quote
 
 
0 #4 sil 2012-07-25 11:29
Pix nt so clear, u can do beta na. :lol:
Quote
 
 
0 #5 sil 2012-07-25 11:30
Pix nt so clear, u can do beta na. :lol:
:-* :P
Quote
 
 
0 #6 pere 2012-07-25 12:55
Dat pix is not clear. U're (trg) amebor,KP it up.but y Oshobaba video no play na? ;-)
Quote
 
 
0 #7 franky 2012-07-25 13:30
Next gist pls.....
Quote
 
 
0 #8 xanxia 2012-07-25 14:31
Na Their Way.......
Quote
 
 
0 #9 elohor 2012-07-25 14:39
Try dey give us jist wey e make sense
Quote
 
 
0 #10 Yerima 2012-07-25 16:25
Tubaba u r d alpha nd omega of music in Africa.u r to much I luv r music.
Quote
 

Add comment