Amebor Talk

Thursday, May 23rd

Last update05:41:29 PM

You are here: Latest Gossip Naija Gossip Funny Pix - Who Stole From The Kitchen Pot?

ADVERTISEMENT

Funny Pix - Who Stole From The Kitchen Pot?

Share

Pot LockerAs a woman, if you find out that after cooking, the meat in the pot goes down from 20 to 10....and you see your husband bouncing around the living room with tooth-pick in his mouth, I advise you buy this Ogonge Pot-Locker. Lol

If you be student, and your room-mate always says "Make una dey go..I dey come", and you come back to find out say una soup don sour.....what are you waiting for?

I thank God, my Mum never got this inspiration, e for worry me well-well when I small.

As a kid what did you thief from the kitchen pot? Me I thief boiled yam well-well. lmao

ADVERTISEMENT

Share

Comments  

 
0 #1 TEdsmart 2012-07-13 10:15
I pray na only boiled Yam u thief o! Me neva try am b4 o! Na collect i dey collect o! I no dey thief am!
Quote
 
 
+1 #2 Teekay 2012-07-13 10:18
thankGod o, watin i da wait 4? All this tives wa call themselve room mate, God don punish una. I hope sa my mom no go c am o
Quote
 
 
+2 #3 warriboy 2012-07-13 10:22
thank god, i no de thief from d pot, na d pot i de thief.
Quote
 
 
+1 #4 BEST 2012-07-13 10:36
:D ONA NO GO KILL PERSON
Quote
 
 
-1 #5 olu 2012-07-13 10:42
Friend no 2 disappoint u me no thief yam oooh !
Na meat dey alway loook me wen I Open pot
2 check if d soup sweet !
Quote
 
 
0 #6 Inno 2012-07-13 10:43
Me na maggi we dem suppose use cook the soup i dey like steal. Follow me on twitter@InnoNon so &i'll ff bk.
Quote
 
 
+1 #7 Chizzy angel 2012-07-13 10:46
Me i no theif from pot na from plate or flask i dey theif.......but my room mate na purse and bag she dey theif..pant and bra hmm may God change her IJN AMEN
Quote
 
 
0 #8 Ty 2012-07-13 10:53
Pple! Can a Man rub God? I no de thief at all. Any I jst dey kip d meat 4my stomach o! Thats all.
Quote
 
 
0 #9 Omonaija 2012-07-13 11:58
I knw go show my mama bcause i dey thief meat 4rm pot ooo
Quote
 
 
0 #10 lawschool 2012-07-13 12:45
:lol: even if na only pot u look u don thief
Quote
 

Add comment